N
TruthPulse News

LYRICS: Richfame ft Zinoleesky – Up & Down

Author

James Craig

Updated on January 05, 2026

Emerging Nigerian recording artiste, Richfame teams up with Zinoleesky on an amazing piece of music tagged; “Up & Down”. Below is the lyrics to the song to enable you sing along.

Intro
Yeah, yeah
Uh-uh
Niphkeys
Out of many girls,

Out of many girls me I still see you
Calm down make I reason you baby ooo, reason you baby ooo.
You know a day won’t pass make I no see you,
But if you no see me baby oh-oh-oh
If you no see me baby
If you no see me baby

You know up and down, up and down,
I heard you looking for love you searching up and down, up and down
Oma Ja, oma gba, those wey no believe in us
They just dey argue oma jah, oma gba
You go show them now now now
Dem dey see me for club, me I go dey there dey ball
They want to know what’s in my cup
They want to know wetin dey sup
Dem dey see me for club, me I go dey there dey ball
They want to know what’s in my cup
They want to know wetin dey sup
I just wanna be yours

I just wanna be yours
I just wanna be yours
Na you I dey think of I tap gbana for love, oh-yeah
You sweet pass jollof, nobody fit compare you girl you hot
Your body na my hustle and me no go commot
Your body na fire
Any night no deny yeah-yeah
Your body dey make me dey sumbanaja
Your body dey make me dey sumbanaja

You know up and down, up and down,
I heard you looking for love you searching up and down, up and down
Oma Ja, oma gba, those wey no believe in us
They just dey argue oma jah, oma gba
You go show them now now now
Dem dey see me for club, me I go dey there dey ball
They want to know what’s in my cup
They want to know wetin dey sup
Dem dey see me for club, me I go dey there dey ball
They want to know what’s in my cup
They want to know wetin dey sup
I just wanna be yours

Timi Jay on the track